Popular Nigerian singer and songwriter Kizz Daniel has come to discharged a new fresh song which this new one was tagged “Jaho”.
However, this comes after his well accepted singles such as Pak n Go, Pah Poh to mention few.
We hope this is last single of the year. Out soon!!!
[Intro] Vado DJ Coublon Krrii Jaho jaho Jaho jaho
[Verse 1] You dey do as them dey do Oga do wetin you know You better know who you are You better know who you are As you come this life alone Na so you go leave this life alone o You better know who you are You better know who you are
[Pre-Chorus] Oro e lowo Oro e lowo Oluwa lo wa Oro mi lowo Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya
[Chorus] Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbe mi di de o Gbe mi di de de de
Jaho jaho Jaho jaho o o Gbemi di de o Gbemi di de de de (Se dada, Halleluyah… lo gba o) Gbemi di de o Gbemi di de de de
[Verse 2] If you talk, you must to do And when you lie, you know the truth You better know who you are You better know who you are
When dem say you don dey hold o Brother keep am on a low No let anybody know Na money go give you fake sweetheart
[Pre Chorus]
Oro e lowo Oro e lowo Oluwa lo wa Oro mi lowo o Oro mi lowo Oluwa lo wa
He can give and takeaway But everyday na for giveaway Baba say make I dey happy Make I dey happy Ayaya
[Chorus/Outro] Eh Jaho jaho Jaho jaho o o Gbemi di de o Gbemi di de de de
Jaho jaho Jaho jaho o o Gbemi di de o Gbemi di de de de (Se dada, Halleluyah… lo gba o) Gbemi di de o Gbemi di de de de (Se dada, Halleluyah… lo gba o) Jaho jaho Jaho jaho o
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings"
or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}