INTRO
Ohh
Ooh, Yeahh..
Ayeah
REPHRASE
I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry X 4
VERSE 1
Some Say That I’m Blind No Be My Way (There’s Nobody Like You)
I Gave You My Heart Then You Throway, Eyah
I Can’t Believe Say, Na The Person Wey Dey Try To Deceive Me Ehh
A Girl Sexiness No Be Play Play Eyah
PRE-CHORUS
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Surgi Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Surgi Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
CHORUS
Girl I Don’t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don’t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don’t Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
REPHRASE
I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry X 4
VERSE 2
She Got A Lot Of Sugar Daddy Dem Plenty Eyeah, Ahh
I Know Say My Girl No Be Centy* , Cos I Know What I’m Feeling
Gucci LV, She Get Am
Channel FENDI, Ferragamo, Bentley
Lamborghini Benz*, She Get Am
See My Life And My Pocket Empty
It’s Not Easy To Be A Man Oh
I’m Just A Hustler
And I Want To Survive Oh
E’no Easy, (It’s Not Easy), To Be A Man Oh
I’m Just A Hustler
And I Want To Survive Oh (Just To Survive)
PRE-CHORUS
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Surgi Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Surgi Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
CHORUS
Girl I Don’t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don’t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don’t Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
PRE-CHORUS
I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry X 4
PRE-CHORUS
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Surgi Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
Girl I Go Die For Your Body Oh
Girl Me I Go Fight Anybody Yeah
Any Baga Wey Go Try Me Dem Go Surgi Oh
Cos Dem Other Girl Dem No Sabi Oh
CHORUS
Girl I Don’t Mind, If Na Fight I Go Fight For You, Eyeah
And I Don’t Mind , If Na To Cry I Go Cry For You, Eyeah
I Don’t Mind, Mind Mind,
Me I Fit Do Anything For You
Girl If Na To Die, I No Go Die For You, Cos This Is Reality
PRE-CHORUS
I’m Sorry, I’m I’am , I’m Sorry X 4
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}